《Oyoyo》歌词

[00:00:00] Oyoyo - J. Martins
[00:00:00] Lyrics by:J. Martins
[00:00:00] Composed by:J. Martins
[00:00:00] Chai
[00:00:00] Chai
[00:00:01] Chai
[00:00:02] Chai
[00:00:02] Chai
[00:00:02] Oyoyo
[00:00:04] Ooohhhh
[00:00:05] See yes oyoyo
[00:00:08] I don come I don show
[00:00:10] Ay chai see oyoyo
[00:00:13] J Martins
[00:00:15] Ay oyoyo eh
[00:00:18] Everybody everybody say oyoyo
[00:00:21] See my brother this kind of
[00:00:22] Life na to jolly dey go eh oyoyo
[00:00:26] Ay e no matter whether them
[00:00:27] Like you or not eh oyoyo
[00:00:30] See so make you stand to your
[00:00:31] Feet and dancia for me eh
[00:00:34] Oyoyo
[00:00:35] Chai everybody say
[00:00:36] See as God don wear me a brand new coat
[00:00:39] Make una come follow me celebrate
[00:00:41] Everybody make una dey shout oyoyo oyoyo eh
[00:00:45] I see
[00:00:45] See me I don come with my kind of flow
[00:00:48] J Martins don come elevate
[00:00:50] People dey see me dey
[00:00:51] Shout oyoyo oyoyo oyoyo eh I say
[00:00:54] Shey na God wey bless me lift me
[00:00:56] Dey make me dey shine like this oh
[00:00:59] Na him be the reason why the people
[00:01:01] Dey see me they shout oyoyo eh
[00:01:03] Whether e good oh eh oh eh
[00:01:06] Whether e bad oh eh oh eh
[00:01:08] See God wey do am for me
[00:01:10] E go do am for you eh
[00:01:11] Everybody everybody say oyoyo
[00:01:14] See my brother this kind of
[00:01:16] Life na to jolly dey go eh oyoyo
[00:01:19] E no matter whether them
[00:01:21] Like you or not eh
[00:01:22] Chai see oyoyo
[00:01:23] See so make you stand to your
[00:01:25] Feet and dancia for me eh
[00:01:27] Oyoyo
[00:01:28] Chai
[00:01:29] When I say
[00:01:30] Coolu-coolu
[00:01:31] Papa and mama dem coolu-coolu
[00:01:33] Okada drivers coolu-coolu
[00:01:35] Baba God e dey your side oh
[00:01:37] Chai
[00:01:38] When I say
[00:01:39] Coolu-coolu
[00:01:39] My brothers and sisters coolu-coolu
[00:01:42] Everybody where you dey here coolu-coolu
[00:01:44] Baba God e dey your side oh
[00:01:46] Yes I
[00:01:47] Chai see wait for your blessings
[00:01:49] Na turn by turn everybody must to make am eh
[00:01:52] Chai
[00:01:52] This life wey we dey no matter how you do
[00:01:54] Enemies must to talk eh
[00:01:57] As God don bless me oh eh oh eh
[00:01:59] Na so him go bless you oh eh oh eh
[00:02:01] Chai God wey do am for
[00:02:03] Me e go do am for you eh
[00:02:04] Everybody everybody say oyoyo
[00:02:08] See my brother this kind
[00:02:09] Of life na to jolly dey go eh
[00:02:11] Oyoyo
[00:02:12] E no matter whether them
[00:02:14] Like you or not eh chai see oyoyo
[00:02:17] See so make you stand to your
[00:02:18] Feet and dancia for me eh
[00:02:20] Oyoyo
[00:02:21] Chai everybody say
[00:02:23] J Martins God e don bless me eh
[00:02:25] See as my life e dey sweet eh
[00:02:27] Make una dey chop like be biscuit eh
[00:02:30] Chai na my song eh see
[00:02:32] Anywhere I go I dey scatter I no dey gree
[00:02:34] Them say me too harsh for the matter
[00:02:36] No be you be my God eh
[00:02:38] So make you watch wetin you dey talk eh
[00:02:40] No no no
[00:02:41] Shey na God wey bless me lift me
[00:02:43] Dey make me dey shine like this oh
[00:02:45] Na him be the reason why the
[00:02:47] People dey see me they shout oyoyo eh
[00:02:50] See whether e good oh eh oh eh
[00:02:53] Whether e bad oh eh oh eh
[00:02:55] Chai God wey do am for me
[00:02:56] E go do am for you eh
[00:02:58] Everybody everybody say oyoyo
[00:03:01] See my brother this kind
[00:03:02] Of life na to jolly dey go eh
[00:03:05] Oyoyo
[00:03:06] E no matter whether them
[00:03:07] Like you or not eh chai see oyoyo
[00:03:10] See so make you stand to
[00:03:11] Your feet and dancia for me eh
[00:03:13] Oyoyo
[00:03:15] Ay
[00:03:15] Everybody everybody say oyoyo
[00:03:19] See my brother this kind
[00:03:20] Of life na to jolly dey go eh
[00:03:22] Oyoyo
[00:03:23] Ay
[00:03:24] E no matter whether them like
[00:03:25] You or not eh chai see oyoyo
[00:03:28] See so make you start to your
[00:03:29] Feet and dance here for me eh
[00:03:31] Oyoyo
[00:03:33] Chai
[00:03:33] No no no
[00:03:35] No no no
[00:03:36] Ay J Martins dem say no no no
[00:03:39] No no no
[00:03:40] Ooohhh
[00:03:42] Ayyy
您可能还喜欢歌手J. Martins的歌曲:
随机推荐歌词:
- Get It Right [Aretha Franklin]
- Hate to be nice [Scorpions]
- 垂帘听政 [张志政]
- 勘違い [安藤裕子]
- 桜貝 [五木ひろし]
- 遗忘 [张祥洪]
- Look At You [Kingdom Come]
- 一起来吧 [夏滨]
- はじまりの街 [Rake]
- 国际嗨神 [7妹&Along]
- Don’t worry ’bout Me [Tony Bennett]
- Delirious (Original Extended) [David Guetta]
- Eye in the Sky(Remastered) [The Alan Parsons Project]
- 跃鲤记·芦林·驻云飞 [龚隐雷]
- You Haven’t Told Me Anything(Madrid La Riviera - 11/11/08) [Keane]
- I Can Dig It [Alex Chilton]
- Rescue Me(Radio Edit) [Bell Book & Candle]
- As Your Friend [Heart Cardio]
- With Your Blessing(Album Version) [Summercamp]
- Lunar Divide(Bonus Track) [Darkest Hour]
- 放学歌 [小蓓蕾组合]
- 22 [Kidz Bop Kids]
- Fantasy [QPIT]
- Natalia(Live) [Joan Baez]
- It’s Only a Paper Moon [Frank Sinatra&The George ]
- Nonagon [They Might Be Giants]
- Luna Tucumana [Atahualpa Yupanqui]
- Tender Is the Night [Tony Bennett]
- Cicatrizes(Live from Teatro SESC Vila Mariana, So Paulo, Brazil/2006) [MPB4&Roberta Sá]
- 乐游 天下 [羽·泉]
- Feel So Fine [Johnny Hallyday]
- Jimmy’s Girl [Johnny Tillotson]
- La propriétaire [Juliette Greco]
- 迈向新一天 [梅艳芳&李中浩]
- 问题少年(快版) [葡萄动画]
- When a Child Is Born (Soleado) [Christmas&Jingle Bells&We]
- Basta de Jugar [Repiola]
- 绿度母之赞 [哈琳]
- 暴风红唇 [太极]
- Animation [Chelsy]
- Again [Fetty Wap]