《M.O.N.E.Y》歌词

[00:00:00] M.O.N.E.Y - Timaya/Flavour
[00:00:00] Written by:Enetimi Alfred Odon
[00:00:16] Every night and day the boy dey fly to dubai
[00:00:20] All the way from naija to just go flenjor for dubai
[00:00:24] I travel to America just to go charge my phone
[00:00:28] Bad belle people make una leave me alone heh
[00:00:32] I say when money no dey
[00:00:34] People dey carry me play
[00:00:36] When money no dey
[00:00:38] Everybody run away
[00:00:40] I say when money no dey no no no
[00:00:42] People dey use me dey play
[00:00:44] When money no dey
[00:00:46] Nobody look at my face
[00:00:50] Orugo
[00:00:51] Them feeling them feeling them feeling
[00:00:53] Them feeling them feeling the boy
[00:00:55] The ladies the ladies the ladies
[00:00:56] The ladies them wanting the boy
[00:00:59] When the going is too damn good
[00:01:03] Many many people will be your friend
[00:01:07] I say when money no dey
[00:01:09] People dey carry me play
[00:01:11] When money no dey
[00:01:13] Everybody run away
[00:01:15] I say when money no dey no no no
[00:01:17] People dey use me dey play
[00:01:19] When money no dey
[00:01:21] Nobody look at my face
[00:01:24] Heh them say me I dey craze
[00:01:35] If you get money make you spend am brother hey hey
[00:01:39] Oya make you dey turn nunu work uh my sister hey hey
[00:01:43] Na once in a while we suppose to dey jolly hey hey
[00:01:47] Oya yankulu yankulu dancey my sheri oh oh
[00:01:50] Onye olima
[00:01:50] When money nor dey
[00:01:52] Everybody abobosom
[00:01:54] I say when money nor dey
[00:01:56] My guy odi oyi wun
[00:01:58] Abrukutu mami
[00:02:00] To eat oh na bad thin I tell you
[00:02:01] Tonight na flavour timaya oh
[00:02:03] Egberipapa one of bayelsa
[00:02:06] When money nor dey
[00:02:08] Umu wain abosom
[00:02:10] I say when money nor dey
[00:02:11] I love you I love you gbunam nunu
[00:02:13] Akrikata dance hey baby
[00:02:15] If you want to touch wete ego nu
[00:02:17] Tonight na flavour timaya oh
[00:02:19] Egberipapa one of bayelsa
[00:02:21] Dem feeling dem feeling dem feeling dem feeling dem feeling the boy
[00:02:25] The ladies the ladies the ladies the ladies dem wan touch the boy
[00:02:28] When I sing say when money nor dey
[00:02:31] Everybody run away
[00:02:33] Nobody wan stay
[00:02:35] Just because money nor dey
[00:02:37] Now money don dey oh no no
[00:02:39] And friend dem be come my way
[00:02:41] People dem wan stay hey
[00:02:43] Nor be me you go use play
[00:02:45] I say when money nor dey
[00:02:47] Everybody run away
[00:02:49] When money nor dey
[00:02:51] Everybody run away
[00:02:53] I say when money nor dey oh no no no
[00:02:57] When money nor dey
[00:02:59] People dema run away
[00:03:01] Ahan
[00:03:02] Now tell us
[00:03:03] Spiritual
[00:03:04] Now the boy soft mehn
[00:03:24] When money nor dey
[00:03:26] Dem dey carry me play
[00:03:28] When money nor dey
[00:03:30] Everybody run away
[00:03:32] When money nor dey oh no no no
[00:03:36] Oh no no no oh no no no
[00:03:46] Suka sound
您可能还喜欢歌手Timaya&Flavour的歌曲:
随机推荐歌词:
- ド·ン·マ·イ来゜少年~Don’t mind lay-lay Boy~ [电影原声]
- Random Firl [Late Of The Pier]
- Shopaholic [Epik High]
- At Last [Lavelle White]
- 雨粒のBirthday [Sowelu]
- Let’s Talk About You [Sarah Brightman]
- Alain - Loco [网络歌手]
- 明天 [民哥]
- 永远的好兄弟 [张雷]
- Embrace Me, You Child(2015 Remaster) [Carly Simon]
- In Your Mind [Bert Jansch]
- A Change Is Gonna Come [Everlast]
- My Boyfriend(Radio Version) [Bubbles]
- Verbalize(Ao Vivo) [Natiruts]
- Black City [Mustasch]
- Breaking My Heart [Perikles]
- Let the Good Times Roll [Ray Charles&Chico Hamilto]
- 兴安敬酒歌 [三多]
- Before I Died [Jim Reeves]
- 灰色空间 [郑源]
- Hanging On To Nothing [Mans Zelmerlow]
- Raining in My Heart [Buddy Holly and the Crick]
- Oceans Apart [So What!]
- Them There Eyes [Peggy Lee]
- The Birth Of The Blues [Bobby Rydell]
- Jazz In Barcelona [Frank Boeijen]
- Hi Hi Hi(1993 Digital Remaster) [Wings]
- 美丽余庆 [许志刚]
- One More Ride Start [Johnny Cash]
- No Limit(exTime Tour 2012) [三浦大知]
- 爱河 [杨静]
- 灵山神箭 [麦玮婷]
- Mentiras #2 [Lupita D’Alessio]
- Little Sister [Country Rock Party]
- Dont Stop the Party(Workout Mix 128 BPM) [Chani]
- Animals Went in 2 by 2 [ABC Kids&Phil Barton]
- Papa’s Got a Brand New Bag(128 BPM) [Workout Tribe]
- 天命风流 [檀烧]
- Heureux avec des riens(Remastered) [Charles Aznavour]
- Travel So Far [JOAN ARMATRADING]
- Me Again [J Mascis]