《Dem Mama》歌词

[00:00:00] Dem Mama - Timaya
[00:00:01] I say they done come
[00:00:02] Iyo iyo iyo iyo iyo iyo
[00:00:05] Nothing we do them
[00:00:07] Iyo iyo iyo iyo iyo iyo
[00:00:10] Nigeria na my country oh
[00:00:12] Bayelsa na my state oh
[00:00:15] This na reality
[00:00:16] Well e bin happen for Bayelsa oh
[00:00:19] Nineteen ninety nine oh
[00:00:21] I swear I no go forget am oh
[00:00:24] When them kill the people oh
[00:00:26] And they make the children them orphans oh
[00:00:28] Any time wey I think am oh
[00:00:31] Water dey pour from my eyes oh
[00:00:33] Somebody say make I leave am oh
[00:00:35] But I say me I must talk am oh
[00:00:38] I say them don kill them mama eh eh eh
[00:00:40] Them don kill them papa eh
[00:00:42] I say them don kill them mama
[00:00:44] Them papa them mama them papa them mama eh
[00:00:47] I say they done kill them mama eh them papa eh ah
[00:00:50] Them mama eh ah
[00:00:52] Wetin we go do iyo
[00:00:54] Do iyo
[00:00:55] Say do iyo
[00:00:56] Na so them march dey go iyo
[00:00:58] Ten thousand soldiers for road iyo
[00:01:01] Ask them where them dey go
[00:01:03] Them say them dey go Bayelsa oh
[00:01:05] Which place for Bayelsa
[00:01:08] One village they call Odi oh
[00:01:10] Na I'm them enter our village
[00:01:11] And rape our young girls
[00:01:13] And make us homeless oh chai
[00:01:15] Them kill our mama iyo
[00:01:17] Them kill our ppaa iyo
[00:01:19] Them kill our brothers
[00:01:21] Them kill our sisters
[00:01:22] And make us homeless oh
[00:01:24] Wetin we go do iyo
[00:01:26] Do iyo
[00:01:27] Say do iyo
[00:01:28] Everybody dey cry oh
[00:01:31] I say government them bad oh
[00:01:33] I say them don kill them mama eh eh eh
[00:01:36] Them don kill them papa eh
[00:01:38] I say them don kill them mama
[00:01:39] Them papa them mama them papa them mama eh
[00:01:42] I say they done kill them mama eh them papa eh ah
[00:01:46] Them mama eh ah
[00:01:47] Wetin we go do iyo
[00:01:49] Do iyo
[00:01:50] Say do iyo
[00:01:52] I don die oh
[00:01:53] Ehh
[00:01:54] Poverty no good at all oh chai
[00:01:57] Everyday for Nigeria
[00:01:58] Na so the people them dey die oh
[00:02:00] Eeeehhh our government oh
[00:02:02] Oohhh
[00:02:03] Na why una make us dey cry oh
[00:02:05] Oooh everyday for Nigeria
[00:02:08] Na so the people dem dey die oh
[00:02:10] Them commot for house for morning oh
[00:02:12] Money no dey for your hand oh
[00:02:15] Police go stop you for road
[00:02:16] Them go collect the one wey you get oh
[00:02:19] Them lay allegation for your head oh
[00:02:22] For wetin you no do iyo
[00:02:24] Before you go know
[00:02:25] My brother you don dey inside cell oh
[00:02:28] I say them don kill them mama eh eh eh
[00:02:31] Them don kill them papa eh
[00:02:33] I say them don kill them mama
[00:02:35] Them papa them mama them papa them mama eh
[00:02:38] I say they done kill them mama eh them papa eh ah
[00:02:41] Them mama eh ah
[00:02:43] Wetin we go do iyo
[00:02:45] Do iyo
[00:02:46] Say do iyo
[00:02:47] I say they done kill them mama eh
[00:02:50] Done kill them papa eh
[00:02:52] I say them don kill them mama
[00:02:53] Them papa them mama them papa them mama eh
[00:02:56] I say they done kill them mama eh them papa eh ah
[00:02:59] Them mama eh ah
[00:03:01] Wetin we go do iyo
[00:03:03] Do iyo
[00:03:05] I say them don kill them mama eh eh eh
[00:03:08] Them don kill them papa eh
[00:03:10] I say them don kill them mama
[00:03:12] Them papa them mama them papa them mama eh
[00:03:15] I say they done kill them mama eh them papa eh ah
[00:03:18] Them mama eh ah
[00:03:19] Wetin we go do iyo
[00:03:21] Do iyo
[00:03:23] Say do iyo
[00:03:24] I say them don kill them mama eh eh eh
[00:03:27] Them don kill them papa eh
[00:03:29] I say them don kill them mama
[00:03:30] Them papa them mama them papa them mama eh
[00:03:33] I say they done kill them mama eh them papa eh ah
[00:03:37] Them mama eh ah
[00:03:38] Wetin we go do iyo
[00:03:40] Do iyo
[00:03:42] Everybody everybody
[00:03:44] Iyo iyo iyo iyo iyo iyo
[00:03:48] Iyo iyo iyo iyo iyo iyo
[00:03:53] Iyo iyo iyo iyo iyo iyo
[00:03:57] Iyo iyo iyo iyo iyo iyo
您可能还喜欢歌手Timaya的歌曲:
随机推荐歌词:
- 分手吧 [玉珠贤]
- 成吉思汗的传说 [刘芳]
- 破墙 [黄小琥]
- Every breath you take (OS:The Police) (英语) [周国贤]
- Till Then [James Brown]
- 女神驾到(伴奏) [司徒兰芳]
- 痴情 [周乐]
- 迟梦归 [马英超]
- December Dream [Stone Poneys&Linda Ronsta]
- Call Me Irresponsible [Jack Jones]
- Hands Across The Table [Eddy Arnold]
- 给不了的陪伴 [成宇[男]]
- Vivendo de Pensamento [Kenno Bryan]
- I Think We’re Alone Now(Workout Mix|145 BPM) [The Workout Heroes]
- Don’t Ever Leave Me [Paul Anka]
- Drunk Like You [The Cadillac Three]
- In The Chapel In The Moonlight [Kitty Kallen]
- Lambada [Super Ambiance]
- Bye Bye Love [Brian Hyland]
- Lovers Mix [Jive Bunny and the Master]
- Jeannie, Jeannie, Jeannie [Eddy Cochran]
- Te Vi Con el [Alegrìa Amaya]
- LoveGame [Lady Gaga]
- Most Of The Time [Jim Reeves]
- I’m In The Mood For Love [Paul Anka]
- Radiophonic(2017 Remaster) [Pet Shop Boys]
- Melc-Melc [Cleopatra Stratan]
- Quem Este Homem ? (Prelúdio) [Harmuss]
- Bella [Le meilleur de la pop fra]
- 与狼共舞 [CC狼哥]
- Travelin’ Shoes [Bill Wood]
- 瓶中的信 [史贝丝考克]
- Tight Like This - Original [Louis Armstrong]
- Party Monsters (Kottonmouth Kings & Tech N9ne) [SubNoize Souljaz]
- =”Equal” [佐藤拓也&鈴木達央]
- Opos Prota(Vareia Mixis) [Artemis]
- Ciao Ciao Bambina [Ciao Italy Band]
- We’re a Couple of Soldiers [Lennie Hayton and His Orc]
- 空白格 [回音]
- Celui qui s’en va [Damia]
- 愚人的国度 [晃儿]