《Final (Baba Nla)》歌词

[00:00:00] Final (Baba Nla) - WizKid
[00:00:00] Composed by:Ayo Balogun
[00:00:01] Legendury Beats
[00:00:02] Le le legendury beats
[00:00:05] Legendury beats
[00:00:07] Le le legendury beats
[00:00:09] I get girl for my yard wey get big big
[00:00:12] Baka wey dey make me feel amazing gal
[00:00:14] I get one wey dey give me things
[00:00:16] I need ah hahn hahn
[00:00:19] I get one wey dey make me
[00:00:20] Feel nice she slow dance
[00:00:21] I no fit leave am girl
[00:00:23] I get one wey one give me
[00:00:25] Kids and leave ah hahn hahn
[00:00:27] But my gbedu is final
[00:00:30] Wizzy baby Baba Nla
[00:00:32] My girl wear designer
[00:00:34] Everything wey I give am final ey yeh
[00:00:37] I no like wahala
[00:00:39] But Wizzy baby Baba Nla
[00:00:41] Say my gbedu is final
[00:00:43] When me drop everybody no dey tire ey yeh
[00:00:45] All of the girls go do anything for my love
[00:00:47] All of the boys go do anything for the money
[00:00:49] Dem dey dance to my music dem dey show me love
[00:00:52] Girls wanna touch wanna love they want the loving
[00:00:54] You know say I got one life make I live am
[00:00:56] See I don try hustle hustle for street I no lie
[00:01:00] Now see me I don dey chop life
[00:01:04] But my gbedu is final
[00:01:06] The girls dem like wear designer
[00:01:08] Wizzy baby kill the beat I no dey tire
[00:01:10] When the gbedu drop for club it's final oh oh
[00:01:13] My girl dey make me lose my mind eh
[00:01:15] I give her what she need
[00:01:17] My girl dey make me lose my mind eh
[00:01:20] Another girl I no dey see
[00:01:22] But my gbedu is final
[00:01:24] Wizzy baby Baba Nla
[00:01:27] My girl wear designer
[00:01:28] Everything wey I give am final ey yeh
[00:01:32] I no like wahala
[00:01:33] But Wizzy baby Baba Nla
[00:01:36] Say my gbedu is final
[00:01:38] When it drop everybody no dey tire ey yeh
[00:01:40] Who's got the key to my Beamer
[00:01:42] I say who am I The girl dem sugar
[00:01:45] Call me the girl dem sugar
[00:01:46] No one badder number one no one madder
[00:01:49] I say who's got the key to my limo
[00:01:51] I say who am I The girl dem dada call me
[00:01:54] The girl dem dada
[00:01:55] I run everything don dada eyy
[00:01:59] But my gbedu is final
[00:02:01] Wizzy baby Baba Nla
[00:02:03] My girl wear designer
[00:02:05] Everything wey I give am final ey yeh
[00:02:08] I no like wahala
[00:02:10] But Wizzy baby Baba Nla
[00:02:12] Say my gbedu is final
[00:02:14] When it drop everybody no dey tire ey yeh
您可能还喜欢歌手WizKid的歌曲:
随机推荐歌词:
- 孤注一掷 [吴宗宪]
- Pure [EXILE]
- 请你别忘记 [张祥洪]
- Vsterbron [Laakso]
- Die with Your Boots On(Live Birmingham NEC, 1988; 2013 Remaster) [Iron Maiden]
- Life In the Bloodstream(Remastered) [The Guess Who]
- Je suis la seule [Veronique Sanson]
- 游龙戏凤 (1936年胜利唱片) [谭富英]
- 勋章 [鹿晗]
- Cambodia [Kim]
- (Way For love) [SUPER JUNIOR]
- Fall and Fade [H.E.R.O.]
- Hush Hush [Alexis Jordan]
- Miracle [Honeymoon Suite]
- Splish splash [Charlie Drake&Michael Hol]
- Le Verrou(Reprise) [Julien Clerc]
- LOVE TO HATE YOU [Muzik Masters]
- Last Laugh(Explicit Album Version) [Cypress Hill]
- Tu, ca nun chiagne! [Luciano Pavarotti&Orchest]
- AHH(Live) [周艺轩]
- Wherever You Are [Billie Holiday&Teddy Wils]
- Until You Were Gone [Betty Everett]
- Middle Of The Night [THE CLOVERS]
- RADWIMPS-前前前世(SimorERemix) [SimorE&初音ミク]
- Motorbikin [Martha and the Muffins]
- 以前是我逃之夭夭 [轩颜]
- If I Had a Ribbon Bow [Odetta]
- 蒲公英 [王心玥]
- 我心中,无可替代的纪念 [蕊希Erin]
- Animal Crackers In My Soup [Shirley Temple]
- 可怜的秋香 [彭丽媛]
- Anytime [Bill Haley]
- It Makes No Difference Now [Eddy Arnold&The Tennessee]
- When Love Turns Around You(Live, L’Arapaho Club, Paris, 12 April 1995) [Buzzcocks]
- Yo No Te Pido la Luna [Martta]
- Whole Lotta Love [Leaving Eden&John Bonham&]
- Money Money [Horace Andy]
- Moonlight on the Ganges [Ella Fitzgerald]
- Mandy [Music Factory]
- Ella Fue (She Was The One)(Album Version) [Fania All Stars]
- 星夜下 [蓝沁[女]]