《Oya Come Make We Go》歌词

[00:00:00] Oya Come Make We Go - 2baba/Sauti Sol
[00:00:18] Oya come make we go
[00:00:20] Make we go to all the places
[00:00:21] Wey we talk say we go like to go before
[00:00:23] Make we go make we see
[00:00:24] Wetin dem dey do for their
[00:00:26] Make we feel am make we check am
[00:00:27] If na two head them dey use we go know
[00:00:29] But na after how we go
[00:00:30] We go know o
[00:00:31] Wether na true talk
[00:00:32] Wether na lie them dey blow
[00:00:34] Oh oh
[00:00:34] Come make we go oh oh
[00:00:36] Oya come make we go oh oh
[00:00:37] Oya come make we go
[00:00:39] Make we go to all the places wey
[00:00:40] We talk say we go like to go before
[00:00:42] Make we go make we see
[00:00:44] Wetin dem dey do for their
[00:00:45] Make we feel am make we check am
[00:00:46] If na two head them dey use we go know
[00:00:48] That's how we learning something
[00:00:50] We go know o
[00:00:51] Wether na true talk
[00:00:51] Wether na lie them dey blow
[00:00:53] Oya come make we go oh oh
[00:00:55] Oya come make we go oh oh
[00:00:57] I know people keep on telling me
[00:00:59] Their is nothing like a miracle
[00:01:02] If you try try try try
[00:01:04] In this circle of life of life of life
[00:01:06] But I am an example
[00:01:09] I know that you can make it
[00:01:11] In this life life life life
[00:01:14] If only you try try
[00:01:16] Stand up and beat up your chest
[00:01:18] Don't let nobody tell you make you settle for less
[00:01:20] When ever you are priecest so much hey
[00:01:23] Sharp sharp show make we halele dey go
[00:01:25] Oya come make we go
[00:01:27] Make we go to all the places wey
[00:01:28] We talk say we go like to go before
[00:01:30] Make we go make we see
[00:01:32] Wetin dem dey do for their
[00:01:33] Make we feel am make we check am
[00:01:34] If na two head them dey use we go know
[00:01:36] But na after how we go
[00:01:37] We go know o
[00:01:38] Wether na true talk
[00:01:39] Wether na lie them dey blow
[00:01:41] Oya come make we go oh oh
[00:01:43] Oya come make we go oh oh
[00:01:44] Oya come make we go
[00:01:46] Make we go to all the places
[00:01:47] Wey we talk say we go like to go before
[00:01:49] Make we go make we see
[00:01:51] Wetin dem dey do for their
[00:01:52] Make we feel am make we check am
[00:01:53] If na two head them dey use we go know
[00:01:55] I say we learn something
[00:01:57] We go know
[00:01:58] Wether na true talk
[00:01:59] Wether na lie them dey blow
[00:02:00] Oya come make we go oh oh
[00:02:02] Oya come make we go oh oh
[00:02:05] A child is born
[00:02:07] Into this world
[00:02:09] She takes one step eh two
[00:02:10] Step and what next
[00:02:13] A life to remember
[00:02:15] Eti umekwama no
[00:02:18] Nikama kusema kwamba ulivyoumbwa na Mola
[00:02:20] Yani ulivyo simama
[00:02:21] Sana sana huwezi kufanya
[00:02:23] 'Coz If you don't try you don't get
[00:02:26] And if you don't go then you
[00:02:27] Never ever know know
[00:02:28] If you don't jump you never fly
[00:02:30] And if you don't fall then you'll never feel the pain
[00:02:33] Girl time is a healer
[00:02:36] Pain is a teacher
[00:02:39] Music is a stress reliever
[00:02:41] Be a believer
[00:02:42] Oya come make we go
[00:02:43] When they everybody body places wey
[00:02:45] We talk say we go like to go before
[00:02:47] Make we go make we see
[00:02:48] Wetin dem dey do for their
[00:02:50] Make we feel am make we check am
[00:02:51] If na two head them dey use we go know
[00:02:53] But na after how we go
[00:02:54] We go know o
[00:02:55] Wether na true talk
[00:02:56] Wether na lie them dey blow
[00:02:58] Oya come make we go oh oh
[00:03:00] Oya come make we go oh oh
[00:03:01] Oya come make we go
[00:03:02] Oh please heaven
[00:03:03] Let to body places wey
[00:03:04] We talk say we go like to go before
[00:03:06] Make we go make we see
[00:03:08] Wetin dem dey do for their
[00:03:09] Make we feel am make we check am
[00:03:10] If na two head them dey use we go know
[00:03:12] That's how we learning something
[00:03:14] We go know
[00:03:15] Wether na true talk
[00:03:15] Wether na lie them dey blow
[00:03:17] Oya come make we go oh oh
[00:03:19] Oya come make we go oh oh
[00:03:20] Oya oya
[00:03:40] Oya come make we go
[00:03:41] Make we go to all the places wey
[00:03:43] We talk say we go like to go before
[00:03:44] Make we go make we see
[00:03:46] Wetin dem dey do for their
[00:03:47] Make we feel am make we check am
[00:03:48] If na two head them dey use we go know
[00:03:50] But na after how we go
[00:03:51] We go know o
[00:03:52] Wether na true talk
[00:03:53] Wether na lie them dey blow
[00:03:56] Oya come make we go oh oh
[00:03:57] Oya come make we go oh oh
[00:03:59] Oya come make we go
[00:04:00] Make we go to all the places
[00:04:02] Wey we talk say we go like to go before
[00:04:03] Make we go make we see
[00:04:05] Wetin dem dey do for their
[00:04:06] Make we feel am make we check am
[00:04:08] If na two head them dey use we go know
[00:04:10] I say we learn something
[00:04:12] Think you know it no true like them we go
[00:04:15] Oya come make we go oh oh
[00:04:17] Oya come make we go oh oh
您可能还喜欢歌手2baba&Sauti Sol的歌曲:
随机推荐歌词:
- 请你再靠近我一些 [罗军]
- 长江谣 [范野]
- 仍是那么深爱你 [关淑怡]
- 疑问句 [周慧敏]
- 真情作祟 [李亚明]
- 我和你 [邓丽君]
- 小癞麻 [蓝樱]
- Two Silhouettes [Russ Ballard]
- Bring Back The Days Of Yea & Nay [CeCe Winans]
- All By Myself [Pat Boone]
- I’m Lost [Sarah Vaughan]
- Silent Night [Paul Anka]
- What’d I Say(Live) [Elvis Presley]
- Come On-a My House [Rosemary Clooney]
- 我的角度 [郑颖杰]
- Better the Devil You Know(The Mad March Hare Mix) [Kylie Minogue]
- He Will Set Your Fields on Fire [Bill Monroe]
- Happy Street [Stevie Wonder]
- Nine Pound Hammer [Merle Travis]
- Nine Feet Underground(BBC Live - John Peel’s Sunday Concert Paris Theatre 06/05/71) [Caravan]
- Sweet Sixteen(Single Version) [Cactus]
- How High the Moon [Ella Fitzgerald]
- 皇家气派(伴奏)(伴奏) [啊阳的夏末]
- The Old Piano Roll Blues [The Andrew Sisters&Al Jol]
- 俯首进侯门 [凌波&静婷&刘韵]
- 我爱你BEACH [BOXING乐团 葛西瓦]
- 不痴情 [MC凡尘]
- 实不相瞒,我想睡你很久了 [绛妖精]
- さよならの夏~コクリコ坂から~ [DAISHI DANCE&Lori Fine]
- Sweet Cat Home [Sing Like Talking]
- Control(AILO Remix) [Tenth Avenue North]
- 相思渡口(伴奏) [祁隆]
- Gritos De Arquibancada E Incentivo Ao Co / Caiu Na Rede [Samba Enredo Gavioes Da F]
- Garden of Sin [Aeon]
- Shoot You Down(Remastered) [The Stone Roses]
- 庸人自扰 [南铃子&蒋于飞]
- I Am In Love [Peggy Lee]
- 追憶の糸車 [今井麻美]
- C27 本觉大明咒 [网络歌手]
- 陽のあたる坂道 [Do As Infinity]
- 上学歌 [华语群星]
- 美丽的西双版纳留不住我爸爸 [网络歌手]