《Leg Over》歌词

[00:00:00] Leg Over - Mr Eazi
[00:00:00] Written by:Oluwatosin Mr.eazi Ajibade
[00:00:00] Zaga Dat
[00:00:01] Ym bam body dan tat
[00:00:04] It's Your Boy Eazi
[00:00:06] My baby dey confuse me with her bum bum
[00:00:11] Wey she get a guy wey dey send her money from London
[00:00:17] She dey see me like a johnny just come
[00:00:21] When monkey dey work eh
[00:00:23] Baboon e just dey chop
[00:00:26] Me I go chop all the wash eh
[00:00:28] As long as you give me my portion
[00:00:31] Baby make you no dey rush eh
[00:00:33] Abeg make you treat me with caution
[00:00:38] Leg over
[00:00:39] My baby gimme leg over ahn ahn
[00:00:43] Hang over
[00:00:44] E be she dey gimme hang over eh eh
[00:00:48] Leg over
[00:00:49] My mama give me leg over eh eh
[00:00:52] Game over
[00:00:54] She dey come gimme game over
[00:00:56] Eh eh
[00:00:56] I dey confuse oh oh oh
[00:00:58] I dey confuse
[00:00:58] When you turn around
[00:00:59] Baby you dey make I confuse ooo
[00:01:01] You know I like a cameroon
[00:01:03] You mesmerize the boy and baby make I confuse
[00:01:06] Commando you be commando
[00:01:08] You dey command the boy with overload
[00:01:11] Yeh yeh I no fit stand alone
[00:01:13] I must call my guy before rack dey hook
[00:01:16] Me I go chop all the wash eh
[00:01:17] As long as you give me my portion
[00:01:20] Baby make you no dey rush eh
[00:01:22] Abeg make you treat me with caution
[00:01:27] Leg over
[00:01:28] My baby gimme leg over ahn ahn
[00:01:32] Hang over
[00:01:33] E be she dey gimme hang over eh eh
[00:01:37] Leg over
[00:01:38] My mama give me leg over eh eh
[00:01:41] Game over
[00:01:43] She dey come gimme game over
[00:01:45] Eh eh
[00:01:52] It's your Boy Eazi
[00:01:54] My baby dey distract me o with her bum bum
[00:01:59] Wey she get a guy wey dey send her money from London
[00:02:05] She dey see me like a Johnny just Come
[00:02:09] When monkey dey work eh
[00:02:11] Baboon e just dey chop
[00:02:14] Me I go chop all the wash eh
[00:02:16] As long as you give me my portion
[00:02:19] Baby make you no dey rush eh
[00:02:21] Abeg make you treat me with caution
[00:02:25] Leg over
[00:02:27] My baby gimme leg over ahn ahn
[00:02:30] Hang over
[00:02:32] E be she dey gimme hang over eh eh
[00:02:35] Leg over
[00:02:37] My mama give me leg over eh eh
[00:02:40] Game over
[00:02:42] She dey come gimme game over
[00:02:44] I dey confuse oh oh oh
[00:02:46] I dey confuse
[00:02:46] When you turn around
[00:02:47] Baby you dey make I confuse ooo
[00:02:49] You Douala like a a Cameroon
[00:02:51] You mesmerize the boy and baby make I confuse
[00:02:54] Commando
[00:02:55] You be commando
[00:02:56] You dey command the boy with overload
[00:02:58] Yeh
[00:02:59] Commando
[00:02:59] You dey command the boy with overload
[00:03:02] Yeh yeh I no fit stand alone
[00:03:04] I must call my guy before rendezvous
您可能还喜欢歌手Mr Eazi的歌曲:
随机推荐歌词:
- 孩子 [黄贯中]
- 最后一夜 [蔡琴]
- Spring Tides [Jeniferever]
- In the Same Breath [Soilent Green]
- 梦的计时器 [欧莉莲]
- Veil [Fact]
- Pride & Joy [Marvin Gaye]
- Then I Turned and Walked Slowly Away(Remaster) [Eddy Arnold]
- Clear Out Of This World [The Ames Brothers]
- life goes on [LOVE PSYCHEDELICO]
- 我知道你很爱她 [格子兮 威仔]
- Sing Me a Swing Song [Chick Webb]
- Retiens la nuit [Johnny Hallyday]
- Big Life [Pat Benatar]
- Be My Baby [Lo Mejor de la Música Lat]
- Hey Joe! [Carl Smith]
- Every Time You Go Away [The Big Love Band]
- Don’t Shoot Me Santa [Greatest Christmas Songs&]
- Put a Little Holiday in Your Heart [Canzoni di Natale&Weihnac]
- Su Primera Comunion [Juanito Valderrama]
- De Pandorga y Miel [Pocho Roch]
- Did Your Mother Come From Ireland [Connie Francis]
- If You Don’t Come Back [The Drifters]
- U SURE DO(130 BPM Workout Remix) [Hollywood Blvd&D-Vice]
- Silver Dagger [Joan Baez]
- Could You Ever Love Me Again [Dennis East]
- I Wonder Where My Baby Is Tonight? [Josephine Baker]
- 狮子山下 [罗文]
- Auttakaa!(Tavastia Live 2017) [Olavi Uusivirta]
- 遇见你的那一天(伴奏) [音乐走廊&歌一生]
- 恋爱录 [咪娜]
- They All Laughed [Ella Fitzgerald&Ea Fitzge]
- Jesus Christ Is Risen Today [The Sign Posters]
- Who Am I to Say(Karaoke Version) [Mega Tracks Karaoke Band]
- Spiderman (TV Theme) [Gods Of The Comic Univers]
- 故事的尽头 [潘成]
- 黎明破晓的春天 [LXC皓月千里]
- Weapons [Hudson Taylor]
- 挑战了不起 [李琦]
- 广州(Mix) [DJ Candy&梁剑东]