《Kalakuta Show》歌词

[00:14:32] KALAKUTA SHOW
[00:14:32] Make we talk something
[00:14:32] We never talk before and
[00:14:32] We dey see am everyday
[00:14:32] (Ahh... Ohhh... Sh-sh-sh-sh-sh)
[00:14:32] *repeat 2x
[00:14:32] Look de man he dey waka
[00:14:32] *GAGA GUGU GAGA GUGU
[00:14:32] *repeat
[00:14:32] Hungry dey run for him face
[00:14:32] *WOKO WOKO WOKO WOKO
[00:14:32] *repeat
[00:14:32] Him pepeye* cap for him head
[00:14:32] *PEPE PEPE PEPE PEPE
[00:14:32] *repeat
[00:14:32] Him khaki woolen shirt for him body
[00:14:32] *WULU WULU WULU WULU
[00:14:32] *repeat
[00:14:32] Him trouser dey fly above him knee
[00:14:32] *YAYA YAYA YAYA YAYA
[00:14:32] *repeat
[00:14:32] The people wey employ da man
[00:14:32] Give him permit to carry the thing
[00:14:32] Weh bad
[00:14:32] Dem give him permit to carry baton
[00:14:32] Dem give him permit to carry tear-gas
[00:14:32] Dem give him permit to carry bullet
[00:14:32] Him fit carry basket for protection too
[00:14:32] Na so we dey see am every day
[00:14:32] No so he dey happen every day
[00:14:32] One day
[00:14:32] *SATURDAY
[00:14:32] One day
[00:14:32] *SATURDAY MORNING
[00:14:32] The whole thing change
[00:14:32] One day
[00:14:32] *5 A.M.
[00:14:32] One day
[00:14:32] *NOVEMBER 23
[00:14:32] The whole thing change
[00:14:32] One day
[00:14:32] *1974
[00:14:32] One day- Kalakuta Show
[00:14:32] One day
[00:14:32] *SATURDAY
[00:14:32] One day
[00:14:32] *SATURDAY MORNING
[00:14:32] Kalakuta Show
[00:14:32] *1979
[00:14:32] Kalakuta Show
[00:14:32] Dem make sure dem
[00:14:32] Use tear-gas, baton & bullet
[00:14:32] *repeat
[00:14:32] Dem use them basket
[00:14:32] For protection too
[00:14:32] *repeat
[00:14:32] Dem do one thing
[00:14:32] Dem never do before
[00:14:32] *repeat 3x
[00:14:32] Dem-o hire ... axe-o... dem-o bring... cutlass
[00:14:32] *DEM-O HIRE... AXE-O... DEM BU-RING... CUTLASS
[00:14:32] *repeat under verses:
[00:14:32] Kalakuta show-o-o
[00:14:32] Kalakuta show (una na na na na na na na na)
[00:14:32] Kalakuta Show Babu wire dem-o cut
[00:14:32] Look fence dem break
[00:14:32] Look gate dem fall
[00:14:32] Everybody dey run
[00:14:32] Look head dem break
[00:14:32] Look blood him dey flow
[00:14:32] Kalakuta show o-o
[00:14:32] Kalakuta show
[00:14:32] Na na na na na na na
[00:14:32] Look loya** him dey come **(lawyer)
[00:14:32] Him he loya him dey come
[00:14:32] Look loya dem beat
[00:14:32] Look loya him dey run
[00:14:32] Look loya him dey run
[00:14:32] Kalakuta show o-o
[00:14:32] Kalakuta show
您可能还喜欢歌手Fela Kuti的歌曲:
随机推荐歌词:
- 我没有爱错 [黎明]
- 放轻松 [李亚明]
- Ladyluck [Stereophonics]
- Wide Eyes [Passenger]
- 第2351集_请君入瓮 [祁桑]
- I Really Think So [Augustana]
- 冷雨夜(演唱会) [Beyond]
- Found You Out [Sir Sly]
- It’s Too Late(LP版) [Chuck Willis]
- When I Fall In Love [Celine Dion]
- 不止这个冬天有我 [刘吕发]
- Wake Up Irene [Hank Thompson]
- Against the Odds [Wildlife]
- (I wanna) love my Life Away [Gene Pitney]
- Cano Do Amor Demais [Elizete Cardoso]
- Let There Be Love [Shirley Bassey]
- The Sun Has Got His Hat On (From ”Me and My Girl”) [The New Musical Cast&ORIG]
- 对酒当歌 [屠洪刚]
- No Buono(Tom Nigro’s Philtering Mix) [Victor Jaston]
- Come Together [The Yellow Subs]
- 我不知道风是在哪一个方向吹 [旅行者三重唱]
- The Other Side(Explicit) [Dizzee Rascal]
- Ne LImite Pas [Sylvie Vartan]
- Cupid(Remastered) [Sam Cooke]
- 今儿个真高兴(Live) [莫文蔚]
- 祥光普照 [屈慧]
- Hide & Seek [Joe Turner]
- Die Schwarze Barbara [Heino]
- 山羊摇(DJ版) [安浩辰]
- 未归人 [黄晓君]
- 我和你 [刘璐]
- 上劲摇(DJ版) [9爷&10叔]
- 呐呐呐呐(DJ版) [蔡耀轩&苏天伦]
- What Makes You Beautiful(Dance Radio Remix) [NYE Party DJ’s]
- HOLD OUT YOUR HAND [Rica Arambulo]
- Back In My Life [Disco Band]
- 我爱你,是我想为你变得会发光,会发亮 [DJ萧寒]
- 徐佳莹:爱玩小孩的舞台女王 [摩登台长]
- Smooth Operator [Sarah Vaughan]
- 心是莲花开(慢 四 男声版) [佛教音乐]
- 说不出口的再见 [袁小行]
- 相信爱情(Live) [周笔畅]