《Reggae Blues》歌词

[00:00:00] Reggae Blues - Harrysong/Kcee/Olamide/Orezi
[00:00:01] Composed by:Harry Song
[00:00:02] After the
[00:00:03] After the reggae play the blues
[00:00:05] The blues the blues
[00:00:07] Make you do as I do
[00:00:09] I do I do
[00:00:11] Enjoy yourself baby boo
[00:00:13] Bae boo bae boo
[00:00:14] Even your boo get a boo
[00:00:17] A boo a boo
[00:00:19] Share the gala share the booze
[00:00:20] The booze the booze
[00:00:22] Everybody wanna groove
[00:00:24] A groove a groove
[00:00:26] As far as E money dey pay
[00:00:28] Dey pay dey pay
[00:00:30] Skiibii o pop champagne oh ah ah
[00:00:34] Bobo see baddo wey dem dey bu
[00:00:36] Dey bu dey bu
[00:00:37] He dey tell Amokachi the bull
[00:00:40] The bull the bull
[00:00:41] See money for floor like swimming pool
[00:00:43] The pool the pool
[00:00:45] Eh dey gimme wings like Redi bull
[00:00:47] The bull the bull
[00:00:49] Baby anything you want make I do
[00:00:51] I do I do
[00:00:53] I no be tiger back to my bull
[00:00:55] My bull my bull
[00:00:57] Oya now our master oh
[00:00:59] E dey gbadun oh
[00:01:01] If your body touch omoge she go get belle
[00:01:05] Jesu
[00:01:06] After the reggae play the blues
[00:01:08] The blues the blues
[00:01:10] Make you do as I do
[00:01:12] I do I do
[00:01:14] Enjoy yourself baby boo
[00:01:16] Bae boo bae boo
[00:01:18] Even your boo get a boo
[00:01:20] A boo a boo
[00:01:21] Share the Gala share the booze
[00:01:23] The booze the booze
[00:01:25] Everybody wanna groove
[00:01:27] They groove they groove
[00:01:29] As far as E money dey pay
[00:01:31] Dey pay dey pay
[00:01:33] Skiibii o pop champagne oh ah ah
[00:01:36] Ladies call me talk and do
[00:01:39] I talk I do
[00:01:40] 'Cause I no dey for cock and bull
[00:01:42] The bull the bull
[00:01:44] Dance for reggae dance for my blues
[00:01:46] The blues the blues
[00:01:48] Na turn by turn life dey do
[00:01:50] Dey do dey do
[00:01:52] Oya my madam
[00:01:53] Dance for me my madam
[00:01:55] I like how you gbalam
[00:01:57] I will spend you many dollar eh
[00:01:59] Oya nu my madam
[00:02:01] Dance for me my madam
[00:02:03] I like how you gbalam
[00:02:05] I will spend you many dollar eh
[00:02:09] After the reggae play the blues
[00:02:11] The blues the blues
[00:02:13] Make you do as I do
[00:02:15] I do I do
[00:02:16] Enjoy yourself baby boo
[00:02:19] Bae boo bae boo
[00:02:20] Even your boo get a boo
[00:02:22] A boo a boo
[00:02:24] Share the gala share the booze
[00:02:26] The booze the booze
[00:02:28] Everybody wanna grove
[00:02:30] They groove they groove
[00:02:32] As far as E money dey pay
[00:02:34] Dey pay dey pay
[00:02:36] Skiibii o pop champagne oh ah ah
[00:02:40] Baby say am more then good
[00:02:42] His good his good
[00:02:43] Na me dey put am in the mood oh
[00:02:45] In mood in mood
[00:02:47] Baby come over my place oh
[00:02:49] My place my place
[00:02:51] Make you dance the reggae dance the blues
[00:02:53] The blues the blues
[00:02:54] If you give am to me I go take am
[00:02:56] Take am
[00:02:57] I like the way you dey shake am
[00:02:58] Shake am
[00:02:58] Call me daddy I go call you mummy oh
[00:03:02] I like the way you dey take am
[00:03:04] Take am
[00:03:04] Na only you wey no dey fake am
[00:03:06] Fake am
[00:03:06] I call you mummy
[00:03:08] Just call me daddy oh daddy
[00:03:09] Because
[00:03:10] After the reggae play the blues
[00:03:12] The blues the blues
[00:03:14] Make you do as I do
[00:03:16] I do I do
[00:03:17] Enjoy yourself baby boo
[00:03:19] Bae boo bae boo
[00:03:21] Even your boo get a boo
[00:03:23] A boo a boo
[00:03:25] Share the gala share the booze
[00:03:27] A booze a booze
[00:03:29] Everybody wanna groove
[00:03:31] They groove they groove
[00:03:33] As far as E money dey pay
[00:03:35] Dey pay dey pay
[00:03:37] Skiibii o pop champagne oh ah ah
[00:03:39] Like the disease I
[00:03:43] No go think am na dollar we spend no be cefa
[00:03:45] Ah ah
[00:03:46] Na enjoyment I dey 'cos me no come this life to suffer
[00:03:49] Eh eh
[00:03:50] Enugu girls dem like to do
[00:03:52] To do to do
[00:03:53] As long as you get money to boost
[00:03:56] To boost to boost
[00:03:58] Baby your baka big like toolz
[00:04:00] Like toolz like toolz
[00:04:01] Follow me come and pay your dues
[00:04:03] Your dues your dues
[00:04:05] I know that u're feeling the n***a oh
[00:04:07] N***a oh
[00:04:07] And na my money you feeling the nikka oh
[00:04:09] Nikka oh nikka tinini tanana nita
[00:04:10] Sapala biko ntaa
[00:04:13] After the reggae play the blues
[00:04:15] The blues the blues
[00:04:16] Make you do as I do
[00:04:19] I do I do
[00:04:20] Enjoy yourself baby boo
[00:04:22] Bae boo bae boo
[00:04:24] Even your boo get a boo
[00:04:26] A boo a boo
[00:04:28] Share the gala share the booze
[00:04:30] The booze the booze
[00:04:32] Everybody wanna groove
[00:04:34] They groove they groove
[00:04:36] As far as E money dey pay
[00:04:38] Dey pay dey pay
[00:04:39] Skiibii o pop champagne oh ah ah
[00:04:43] Makes then a faster faster faster
您可能还喜欢歌手Harrysong的歌曲:
随机推荐歌词:
- Amour(2000版) [张学友]
- 一直到最后 [陶燕青]
- Quiet Town [Josh Rouse]
- Mister Richard Smoker(Live) [Ween]
- Satellite (Lena Meyer-Landrut Cover) [Tyler Ward]
- Stay Stay Stay [Taylor Swift]
- Rhythm Of The Night [Debarge]
- Traum von Bethlehem [Ella Endlich]
- Look In My Eyes Pretty Woman [Tony Orlando&Dawn]
- Cable A Tierra [Fito Paez]
- Hi-Fly [Mel Tormé]
- Smile [Tony Bennett]
- Suena Guitarrico Mio - El Guitarrico [Alfredo Kraus&Manuel Ause]
- If It’s All Right With You [Tina Turner]
- Sentimental Me [Elvis Presley]
- Rock ’N’ Roll Blues [Anita O’Day]
- Hang On to Yourself(Live) [David Bowie]
- Resplendor [Luciano Bahia]
- My Romance [Frank Sinatra]
- I’m Sitting On Top Of The World [Aretha Franklin]
- Get ’Em [Lil Wayne&DJ Drama&Freewa]
- Fingertips [Stevie Wonder]
- 神起 [小C]
- Let’s Call The Whole Thing Off [Billie Holiday]
- Das Herz schlgt bis zum Hals [Revolverheld]
- Caballo Prieto Azabache [La Nia De Los Peines]
- 喊你的名字 [吉克隽逸]
- 侍 [尹冲RapaciouzC]
- Red (In the Style of Daniel Merriweather)(Karaoke Version) [Ameritz - Karaoke]
- Can’t Shake You (In the Style of Gloriana)(Vocal Version) [Singer’s Edge Karaoke]
- Els Pastorets(nadala popular) [Coral Infantil Pompeya]
- Cupid’s Chokehold [Hit Crew Masters]
- 100瓦灯泡 [郭慧娟]
- Confidente de Secundaria(Remaster) [Enrique Guzman&Los Teen T]
- Take Our Hearts(Original)(Original) [Jesper Nohrstedt]
- Fix You(The Voice Performance) [Brynn Cartelli]
- Jazz Police(Live)(Live) [Leonard Cohen]
- Doktor Doktor(Remaster Version 2008) [Heinz Rudolf Kunze]
- 爱值得 [群星]
- 彩色翅膀 [影视原声]
- m - 美丽的神话 remix2005 超 hi 版 [刘德华&DJ舞曲]