《Oga Police》歌词

[00:03:49] Na which kind yawa bi dis yi e (2x)
[00:03:49] Ooh (2x)
[00:03:49] VERSE 1
[00:03:49] I was driving, wasn't speeding so fast
[00:03:49] I just dey go jeje, I no high
[00:03:49] See this honey
[00:03:49] She was looking so fly
[00:03:49] As I dey try to step up to her
[00:03:49] Then she said hi
[00:03:49] Come on, baby, make you step into my car
[00:03:49] Me I go take you to a place
[00:03:49] Wey you go like, I no lie
[00:03:49] Make you sit back relax and feel fine
[00:03:49] Cos seriously I get plans
[00:03:49] Then all of a sudden see then them a coming
[00:03:49] They tell me make I stop but I don't know why
[00:03:49] Who be that, the police
[00:03:49] They took my papers from me
[00:03:49] And I say Sir
[00:03:49] Why you do me so
[00:03:49] CHORUS
[00:03:49] Oga police e
[00:03:49] Wetin be dis e
[00:03:49] You just dey stress me, dey vex me
[00:03:49] Na which kind yawa be dis e
[00:03:49] Why you doing dis e
[00:03:49] Oh, no
[00:03:49] See wetin I dey miss
[00:03:49] Oga police e
[00:03:49] Wetin be this e
[00:03:49] You just dey stress me, dey vex me
[00:03:49] Na which kind yawa be dis e
[00:03:49] Why you doing dis e
[00:03:49] Oh no (2x)
[00:03:49] Oga police yi e
[00:03:49] Na which kind yawa be dis yi e
[00:03:49] Oh no (2x)
[00:03:49] VERSE 2
[00:03:49] Na so we dey for beer parlor just dey jolly
[00:03:49] With a friend from America
[00:03:49] Wey get money
[00:03:49] And for my front
[00:03:49] Ishiewu and turkey
[00:03:49] Different kind of shayo
[00:03:49] We dey make eye doti
[00:03:49] Plenty bobos just dey make the noise [Hey!
[00:03:49] Enough chickitos just dey make their choice [One more plate
[00:03:49] As I dey hail my guy
[00:03:49] Begin dey wash my hand e
[00:03:49] I just dey start e
[00:03:49] Then all of a sudden, see then them a coming
[00:03:49] Everybody start to run
[00:03:49] But I don't know why
[00:03:49] Who be dat, the police
[00:03:49] They put their handcuffs on me
[00:03:49] Then I say, Sir, na wetin I do
[00:03:49] REPEAT CHORUS
[00:03:49] Tell me
[00:03:49] Na wetin you go do for this life
[00:03:49] Wey police no go come harass you
[00:03:49] I no know oh
[00:03:49] Even though you be superstar
[00:03:49] Them go still come embarrass you
[00:03:49] Tell me
[00:03:49] Na wetin you go do for this life
[00:03:49] Wey police no go come harass you
[00:03:49] Oga police e
[00:03:49] Wetin be this e
[00:03:49] Na which kind yawa be this e
[00:03:49] No, no
[00:03:49] Na which kind yawa be this e
[00:03:49] No, no, no, no, no, no, no, no
[00:03:49] REPEAT CHORUS (till fade)
[00:03:49] For my woman, to my friends
您可能还喜欢歌手P-Square的歌曲:
随机推荐歌词:
- Friends [彭靖惠]
- Suddeniy Monday [Melanie C]
- Fire On The Mountain [Hanson]
- Falling In Love At a Coffee Shop [Landon Pigg]
- Like a Lake [Sara Groves]
- Ci stiamo sbagliando [Ivan Cattaneo]
- I Awake [Sarah Blasko]
- I Can’t Lie To Me [Clay Davidson]
- Imagination [Frank Sinatra]
- You Make Me Feel So Young [Jack Jones]
- There’s A Rainbow ’Round My Shoulder [Bobby Rydell]
- A Song Was Born [Louis Armstrong]
- Can’t You See Darling? - Original [Ray Charles]
- I Think You Need a Shot [Walter Davis&Jane Lucas]
- She’s Got a Way [Audio Idols]
- She’s Lonesome Again [George Jones]
- Sold Me Down The River [The Alarm]
- Prisionera de Tus Brazos [Nueva Imagen y Su Bandurr]
- Droid(LP版) [Clutch]
- I See You Baby(Fatboy Slim Radio Edit) [Groove Armada&Gram’Ma Fun]
- Roma un grande impero [Baby Land]
- This Is Your Last Song [Jill Johnson]
- Somebody to love [Bobby Darin]
- Amor Eterno [Pandora]
- Love Walked In [Ray Charles]
- Jailhouse Rock [康威-特威提]
- Shame On You [Eddy Arnold]
- Five Hours [Meg Johnson Band]
- 寒鸦戏水 [风中采莲]
- Begging, Begging [James Brown]
- Fading World - Imperial Tower [SEGA Sound Team&大谷智哉&Made]
- Alive [Iyaz&Nash Overstreet of H]
- Men’s Way [Han Tae Jin]
- It’s All Over [Jamie Foxx and Carlinhos ]
- 你在,多好 [漫漫]
- Love Me Harder [Ariana Grande&The Weeknd]
- Traumatized(Explicit) [YoungBoy Never Broke Agai]
- Por una Mujer Bonita [Dueto R2]
- A Neverending Dream [Ultra Dance]
- Love’s Got Me Doing Time [Cinderella]
- Barbara Ann [The Beach Boys]
- Gasolina [Los Latinos Románticos]