《Kangpe》歌词

[00:00:00] Kangpe-Nneka
[00:00:07] So na so I be a condition
[00:00:10] Come make you aje like this
[00:00:13] You say your husband na
[00:00:14] I leave you
[00:00:16] You say I go fit betray
[00:00:19] So na so you dey weak
[00:00:22] As I see you before
[00:00:23] I think say you dey kangpe
[00:00:26] Nothing fit fit shake you
[00:00:29] Nothing fit go fit break you
[00:00:32] But you rake before
[00:00:35] Na you talk say you no
[00:00:36] Go put man before God
[00:00:39] See yourself as you be
[00:00:42] Na you talk say you no
[00:00:43] Go put man before God oh
[00:00:45] As you know God no go
[00:00:47] Give you anything you no
[00:00:49] Go fit deal with
[00:00:51] Na so dem talk the thing en
[00:00:54] No fit kill you
[00:00:55] Na I go make you strong
[00:00:57] It go make you strong
[00:00:58] The thing en no fit kill you na
[00:01:00] I go make you strong
[00:01:02] The thing wey no fit kill you
[00:01:03] It go make you strong
[00:01:06] God no go give you anything you
[00:01:08] No give fit deal with
[00:01:18] You talk say you be big man
[00:01:21] 'Cause you fit raise your hand
[00:01:22] Fit beat your pickin' beat your wife
[00:01:24] You sabi Bible well oh
[00:01:27] Dey go church everyday oh
[00:01:30] Notice me or I quench
[00:01:33] Look at me how I bounce
[00:01:37] But na you be the crook
[00:01:40] Na your kind fit open eye kill
[00:01:42] Person misure and abuse him
[00:01:44] 419 ole thief basket mouth
[00:01:48] Ojoro but you know how I be
[00:01:53] When wind blow fowl ynash go open very
[00:01:55] Very well oh
[00:01:56] As you know God no go give you anything
[00:01:59] You no go fit deal with
[00:02:02] Na so dem talk the thing en
[00:02:06] No fit kill you
[00:02:06] Na I go make you strong
[00:02:08] It go make you strong
[00:02:10] The thing en no fit kill you na
[00:02:11] I go make you strong
[00:02:13] The thing wey no fit kill you
[00:02:14] It go make you strong
[00:02:17] God no go give you anything you
[00:02:19] No give fit deal with
[00:02:42] As you know God no go
[00:02:44] Give you anything you no go fit deal with
[00:02:48] Na so dem talk
[00:02:50] The thing en no fit kill you
[00:02:52] Na I go make you strong
[00:02:54] It go make you strong
[00:02:55] The thing en no fit kill you na
[00:02:56] I go make you strong
[00:02:58] The thing wey no fit kill you
[00:03:00] It go make you strong
[00:03:03] God no go give you anything you
[00:03:04] No give fit deal with
[00:03:16] As you walk through
[00:03:17] The valley of the shadow of death
[00:03:22] You will fear no evil
[00:03:29] For His rod and His staff are with you
[00:03:33] You have come this far
[00:03:36] To sing your mystery
您可能还喜欢歌手Wesley Williams&Nneka的歌曲:
随机推荐歌词:
- 少了你的房间 [棒棒堂]
- Fly(Album Version) [Dreamtale]
- 近づきたくて [玉置成実]
- Books [VOCALOID]
- 爸爸 [古小伟]
- Heartache Every Moment [H.I.M]
- 厉害(Live) [伍佰 And China Blue]
- Up All Night(Jamal’s 2015 Version) [Empire Cast&Jussie Smolle]
- That’s Progress [D.O.A.]
- 天雁 [李君]
- You Wouldn’t Cross The Street To Say Goodbye [Willie Nelson]
- Donna [Bobby Vee]
- Life Is For Livin’ [Peggy Lee]
- Bluebirds In The Moonlight [Benny Goodman]
- Bright lights, Big City [Jimmy Reed]
- Yo También [Romeo Santos&Marc Anthony]
- Bad Luck [B.B. King]
- Please Don’t Talk About Me When I’m Gone [Kay Starr]
- Silhouettes(remix) [Shy’m]
- Carta Perdida [Antonio Aguilar]
- 琴情 [郑文泽]
- In Between Tears [Chuck Jackson]
- O Amor e Eu [Rick and Renner]
- 夜 [刘焕然]
- 霍尔果斯 [白羊]
- Mood Indigo / I’m Beginning To See The Light [Lena Horne]
- Vous les femmes [Wizdom]
- My One And Only [Ella Fitzgerald]
- 没有你陪伴不知该怎么办 [李铭哲]
- 许愿 [张之珏]
- Come Life, Come Death [Immer]
- I’m Not Alone [Sound Eclipse]
- Gett Off [The Hit Co.]
- Toes [Country Kings]
- 银临茶舍丨第六期. 少司命谈侵权版权问题啦 [海佳]
- 旧情似水 [陈国樑]
- Fleur de Paris [Maurice Chevalier]
- You & I(Extended Mix) [Robin Tune&Manuela]
- Charlesville [Ray Charles]
- 没有谁比我更疼你 (DJQQ ReMix)(清晰版) [孟杨]
- 合颂莲师七句祈请文(为十七世大宝法王祈福) [佛教音乐]