《Do As I Do》歌词

[00:00:08] Psquare (ahn)
[00:00:12] And Tiwa Savage with Mr May D (ahn)
[00:00:15] We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)
[00:00:18] Hey pretty girl with your sexy body
[00:00:20] Me like the way you move you dey make me soji
[00:00:22] Mr DJ you too sabi
[00:00:24] So pon the selense for this party
[00:00:26] Baby girl make you come to Daddy
[00:00:28] Make you sip some Hennessey and Bacardi
[00:00:30] Daddy go rock you steady
[00:00:32] Cos you got me going on
[00:00:34] Na the wey you dey do me dey move dey make dey trowey
[00:00:36] Na the thing wey you do make me wan pop rosey
[00:00:42] As a party starter (party starter)
[00:00:44] I come here to scatter (come here to scatter)
[00:00:46] If you no fit enter (no fit enter)
[00:00:48] Make you go get fundamental
[00:00:49] And do as I do do as I do do as I do eh
[00:00:53] Do as I do do as I do do as I do eh
[00:00:57] As I dey do you dey do
[00:00:59] As I dey move you dey move
[00:01:01] Do as I do do as I do do as I do eh
[00:01:06] I can go all night boy
[00:01:08] If you ready
[00:01:09] Baby follow my lead I like it nice and steady
[00:01:13] You wan spend money
[00:01:15] You like how I move my body
[00:01:17] I like how it makes you crazy
[00:01:19] Can we take it slowly
[00:01:22] As I roll and I roll and I whining my hips just watch me
[00:01:25] And by the end of the night I go dey by your side make you touch me
[00:01:29] As a party starter (party starter)
[00:01:32] I come here to scatter (come here to scatter)
[00:01:34] If you no fit enter (no fit enter)
[00:01:36] Make you go get fundamental
[00:01:37] And do as I do do as I do do as I do eh
[00:01:41] Do as I do do as I do do as I do eh
[00:01:45] As I dey do you dey do
[00:01:47] As I dey move you dey move
[00:01:49] Do as I do do as I do do as I do eh
[00:01:54] Oya party starter
[00:01:55] We step ina the place e no matter (who you be)
[00:01:58] Na who be your father
[00:01:59] Rude boy Mr P Don dada
[00:02:01] So follow me follow me baby data
[00:02:03] Daddy wan take you up with no ladder
[00:02:05] Wey my cheddar
[00:02:06] E no matter
[00:02:07] You be the phone be the charger
[00:02:10] Na the way she dey do me dey move me dey make me dey trowey
[00:02:13] Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey
[00:02:18] As a party starter (party starter)
[00:02:20] I come here to scatter (come here to scatter)
[00:02:22] If you no fit enter (no fit enter)
[00:02:24] Make you go get fundamental
[00:02:25] And do as I do do as I do do as I do eh
[00:02:29] Do as I do do as I do do as I do eh
[00:02:33] As I dey do you dey do
[00:02:35] As I dey move you dey move
[00:02:37] Do as I do do as I do do as I do eh
[00:02:41] Oya make you pon the selense
[00:02:43] Pon the selense
[00:02:44] Pon the selense
[00:02:45] Oya make you pon the selense
[00:02:47] Pon the selense
[00:02:48] Pon the selense
[00:02:49] Oya make you pon the selense
[00:02:50] Pon the selense
[00:02:51] Pon the selense
[00:02:53] Oya make you pon the selense
[00:02:55] Pon the selense
[00:02:55] Pon the selense
[00:02:58] As a party starter (party starter)
[00:03:00] I come here to scatter (come here to scatter)
[00:03:02] If you no fit enter (no fit enter)
[00:03:04] Make you go get fundamental
[00:03:05] And do as I do do as I do do as I do eh
[00:03:09] Do as I do do as I do do as I do eh
[00:03:13] As I dey do you dey do
[00:03:15] As I dey move you dey move
[00:03:17] Do as I do do as I do do as I do eh
您可能还喜欢歌手P-Square&May D&Tiwa Savag的歌曲:
随机推荐歌词:
- Runaway(LP版) [The Corrs]
- Prove Your Love [杜德伟]
- 无敌 [傅颖]
- Rockin’ All Over The World [Status Quo]
- Computer Eyes(LP版) [Carole King]
- Be My Number Two [Christian Bautista]
- 姑娘爱情郎 [慕容晓晓]
- 君の声を [信近エリ]
- 因为我们相信自己 [瑞雪]
- 三个人 [黄凯芹]
- 梦太晚 [排骨教主]
- () []
- Nex Season [King Django]
- Boiada Cuiabana [Tiao Carreiro & Pardinho]
- Your Heart (David)(Medium Without Background Vocals|Performance Track) [Praise Hymn Tracks]
- My Heart Belongs To Someone Else (I Wish It Was Mine) [Zita Swoon]
- Pink Champagne - Original Mono [Joe Liggins]
- Start Tonight [Haus Musik&Niemi]
- If You Ever Should Leave [Ella Fitzgerald and Her S]
- Tempted To Touch [Let’s Dance]
- Si Cierro los Ojos [Medina Azahara]
- Aaja Piya [Instant Karma]
- You Can’t Stop Rock ’N’ Roll [Twisted Sister]
- Jesse James(Album Version) [Pete Seeger]
- This Time the Dreams on me [Tony Bennett]
- There’s No Other Like My Baby [The Beach Boys]
- Mon dieu(Remastered) [Edith Piaf]
- Escale [Edith Piaf]
- Sigo su pista(2016 Remastered Version) [Platinò]
- Lost [The Azoic]
- 对不起是我没有珍惜 [李恩俊]
- Almost In Your Arms [Nancy Wilson]
- 邂逅UFO [夏韶声]
- Cuando Vivas Conmigo [Chavela Vargas&Mariachi á]
- 我们的少年时代 [张跃]
- If The Good Lord’s Willing [Johnny Cash]
- Cooler Than Me [Superstars of Summer]
- What Do You Want [Country Love]
- 化身孤岛的鲸 [鹿人已]
- Blue Moon [The Marcels]
- Guiding Star [Horace Andy]
- 月の光 [Richard Clayderman]