《Suffri (Band Version)》歌词

[00:00:05] Suffri (Band Version)-Nneka
[00:00:13] Verse 1:
[00:00:16] Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
[00:00:21] We dey talk of resolutions, naija, naija
[00:00:25] We dey talk about revolution, oya but
[00:00:29] Tell me where solution dey because nothing dey change
[00:00:36] We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, all these lies so
[00:00:55] Chorus:
[00:01:02] Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
[00:01:15] Suffri, Suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
[00:01:25] Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
[00:01:33] Don't you tamper with my soul eh eh
[00:01:36] Verse 2:
[00:01:52] Na only d rich man still dey gain oh
[00:01:56] All d moni where I dey go oh
[00:01:59] Still u see, na only poor man dey suffer
[00:02:02] Brother and still your wish na my order, oh
[00:02:05] But nothing dey change we just dey yan
[00:02:09] We just dey spray, we just dey rake, all these lies
[00:02:33] Chorus
[00:02:38] Bridge:
[00:02:39] Suffri, Suffri with my soul oh
[00:02:45] Suffri, Suffri with my soul oh...yeh yeh yeh
[00:03:02] Chorus
[00:03:05] Verse 3:
[00:03:21] Oga fulfill my wishes to travel to distant places
[00:03:43] But allow my soul not to perish 4 me to be dressed in laces
[00:03:53] As this life goes on, I remember all the things I have achieved
[00:04:00] The sunset, thunder and the storms show that we have truly really been deceived
[00:04:08] Na truth wen dem dey talk say na wetin your sow,
[00:04:11] Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, oh
[00:04:27] To see us rise we must fall, we must rejuvenate
[00:04:50] Na bottom we dey teh teh
[00:04:55] Na bottom we dey teh teh
[00:05:01] Na bottom we dey teh teh 4 too long, down for too long
[00:05:18] Jeh o jeh jeh jeh o (X4)
[00:05:43] Chorus
您可能还喜欢歌手Nneka的歌曲:
随机推荐歌词:
- 浪费时间 [梁咏琪]
- Baby, It’s Cold Outside (Glee Cast Version) [Glee Cast]
- Fast Cars And Freedom [Rascal Flatts]
- Creep [Karen Souza]
- Positively 4th Street [Bob Dylan]
- 星期日晴天 [Loveholics]
- 旧事随梦去 [徐小凤]
- Live a Little [The Metros]
- 勿忘我 tv 动画 甲贺忍法帖 第二季片尾曲 [网络歌手]
- 双脚踏上幸福路 [李双江]
- Satisfied [Renee Elise Goldsberry&Or]
- 十二月的冬天 [刘键]
- Au-dessus des nuages [Georges Chelon]
- Christmas in Killarney [Bing Crosby]
- You Left Me [Fats Domino]
- Bilbao-Song [Lotte Lenya]
- Old Man At The Mill [The Dillards]
- 金狮拜年(Remaster) [龙飘飘]
- Mohabbat Se Zyada [Nadeem Shravan&Monica Nat]
- Plus bleu que tes yeux [Edith Piaf]
- Do You Really Want To Hurt Me [Union Of Sound]
- In My Life [Dwight Twilley]
- Lord I Lift Your Name On High [Hit Crew Masters]
- I Never Knew (I Could Love Anybody Like I Love You) [Kay Starr]
- Open My Heart [Yolanda Adams]
- 致战友 [曲艺艺]
- Adam and Eve [Paul Anka]
- Leoncavallo: Pagliacci / Act 2 - ”Suvvia, cosi terrible” [Ana María Martínez&Andrea]
- Song of the Lonely Teen [John D Loudermilk]
- Certainly Lord [Little Richard]
- Anniversary Song [Pat Boone]
- Columbo [Wanda]
- Looking For A Boy [Ella Fitzgerald]
- Pretend [Seinabo Sey]
- I Can’t Wait [The Supreme Cover Band]
- If I Had Only Known [Ameritz Tribute Standards]
- The Past Is Another Land (In the Style of Aida)(Demo Vocal Version) [ProSource Karaoke]
- Tómame o Déjame [Maria Muoz]
- He Needs Me [Nina Simone]
- Dans la rue des souvenirs(Album Version) [Lucky Blondo]
- 故人长绝(单曲版) [妖言君]
- 我是你的Lover [吴莫愁]