《Suffri》歌词

[00:00:00] Suffri-Nneka
[00:00:18] Una dey talk of ur elections
[00:00:22] Nigerians Nigerians
[00:00:25] We dey talk of the redemption
[00:00:28] Naija naija
[00:00:31] We dey talk of resolutions oya
[00:00:36] Tell me where the solution
[00:00:40] Because nothing dey change
[00:00:42] We just dey yan
[00:00:45] We just dey spray
[00:00:48] We just dey rake
[00:00:52] All these lies so
[00:00:57] Suffri suffri with my soul
[00:01:01] Jeh jeh jeh jeh
[00:01:02] Suffri suffri with my soul
[00:01:07] Oga you dey hear me oh say
[00:01:09] Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
[00:01:15] Don't you tamper with my soul eh eh
[00:01:27] Na only d rich man still dey gain oh
[00:01:33] All d moni where I dey go oh
[00:01:39] Still u see na only poor man dey suffer
[00:01:45] Brother your wish is my order oh
[00:01:49] But nothing dey change we just dey yan
[00:01:53] We just dey spray
[00:02:00] We just dey rake all these lies
[00:02:05] Suffri suffri with my soul
[00:02:09] Jeh jeh jeh jeh
[00:02:11] Suffri suffri with my soul
[00:02:15] Oga you dey hear me oh say
[00:02:17] Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
[00:02:23] Don't you tamper with my soul eh eh
[00:02:30] Suffri suffri with my soul oh
[00:02:36] Suffri suffri with my soul oh
[00:02:40] Jeh jeh jeh
[00:02:42] Suffri suffri with my soul
[00:02:47] Jeh jeh jeh jeh
[00:02:48] Suffri suffri with my soul
[00:02:53] Oga you dey hear me oh say
[00:02:54] Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
[00:03:01] Don't you tamper with my soul eh eh
[00:03:20] Oga fulfill my wishes to
[00:03:21] Travel to distant places
[00:03:26] But allow my soul not to perish
[00:03:28] For me to be dressed in laces
[00:03:31] As life goes on I remember all the things
[00:03:36] I have achieved
[00:03:38] Sunset thunder and the storms
[00:03:41] Show that we have truly
[00:03:42] Really been deceived
[00:03:44] Na truth wen dem dey talk say
[00:03:47] Na wetin you sow
[00:03:48] Na I you go reap
[00:03:50] Still na soso lie
[00:03:52] Na I we dey spread spray
[00:03:54] Dey open eye to see deceit
[00:03:58] To see us rise we must rejuvenate
[00:04:08] Na bottem we dey teh teh
[00:04:11] Na bottom we dey teh teh
[00:04:14] Na bottom we dey teh teh
[00:04:18] For too long down for too long
[00:04:25] Down for too long
[00:04:27] Down for too long
[00:04:34] Suffri suffri with my soul
[00:04:39] Jeh jeh jeh jeh
[00:04:40] Suffri suffri with my soul
[00:04:45] Oga you dey hear me oh say
[00:04:47] Suffri suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
[00:04:53] Don't you tamper with my soul eh eh
[00:05:00] Jeh o jeh jeh jeh o
[00:05:11] Tamper with my soul eh eh
您可能还喜欢歌手Nneka的歌曲:
随机推荐歌词:
- 甩开 [信乐团]
- 我等到花儿也谢了(粤语版) [陈果]
- Worried Mind Blues [Ida]
- L.U.V [陈伟霆]
- Cold Metal [Iggy Pop]
- Parce Que Tu Sais(Extrait Du Film Comment Réussir En Amour) [Les Chaussettes Noires]
- Body On Me [Ashanti]
- 踏莎行(序曲) [香香和琴瘦]
- 如燕盘旋而来的思念 [快乐2世代]
- 原来你也在这里 [刘若英]
- Que Cante La Vida(Vivo) [Alberto Plaza]
- San Francisco [Judy Garland]
- 爱的奥运会 [孟志]
- 不晚 [常敏]
- 爱过就好 [李紫涵]
- 聆听世界 [网络歌手]
- Crazy Fingers(Live at Cal Expo, May 26, 1993) [Grateful Dead]
- Spiderman Theme Song [Film&TV Masters]
- Too Strong To Be Strung Along [The Marvelettes]
- 盖碗茶 [晓晴]
- No Reason No Rhyme [Imany]
- The First Time I Ever Saw Your Face [Nicole Jackson]
- Start The Fire [No Doubt]
- 僕はここにいる(album mix) [山崎まさよし]
- I Just Thought You’d Like To Know [Johnny Cash]
- You Are My One Desire [The Crickets]
- The Lady(Demo) [Sandy Denny]
- 你的美丽是我的伤悲 [雨宗林]
- 新编《百家姓》之快板儿-郑 [李晓雨&宋毅&大囍记]
- Sunny Road [B.B. King]
- Operation Heartbreak [Aretha Franklin]
- 我用了七年的时间 [MC二郎]
- La Légende De Jimmy [France Gall]
- Some Of These Days [Rosemary Clooney]
- Five Summer Songs on Poems of Emily Dickinson: I know a place where summer strives [Budapest Symphony&Carole ]
- Pacify Her [Melanie Martinez]
- Rudolph the Red Nose Reindeer [The Jazz Christmas Ensemb]
- Tire la chasse STP [Giedré]
- Le déserteur [Boris Vian]
- Me and My Uncle(Live, June 26/28, 1974) [Grateful Dead]
- 他会象我这样爱你吗(DJ版) [伍天宇]